My People , Una Don Hear ? Ice Prince don win Bet Awards ooo!
This one na sweet tori oo. See as Ice prince dey make our head swell. Intact, na him and Tuface dem nominate sef. We thank God for our brother ooo, make e dey do well, dey bring all the better from obodoyibo. My people make una follow ice prince celebrate oo!
No comments:
Post a Comment